Reekado Banks - Ozumba Mbadiwe (Audio & Lyrics)

Category: Naija HipHop   

I no dey move that way
Don't make me move that way
Me, I no wan sleep for highway
'Fore you cross, gaz look your sideways
Me, I no come Lagos for child's play


So I hear say dem Dey find me
For the long time I been silent
I dey run am I be Sterling
But Dey think say I'm in hiding
Cos Dey don't know how to find me
 
I'll be on Ozumba mbadiwe
I'll be on ozumba mbadiwe
I'll be on ozumba mbadiwe
I'll be on ozumba mbadiwe
I'll be on ozumba mbadiwe
 
Coming to you,
Coming to you
 
Well if you think say you be giant you be giant for your pocket
If you only fight for your pocket
For your pocket
 
 
October 20 2020
Something happen with the government
They think say we go forget
For where
For ozumba mbadiwe
 
Man I tell ya
I no dey move that way
(I no dey move that)
Don't make me move that way
No am not build that way
Fore you cross gaz look my sideways
Me I no come Lagos for child's play

In the meantime, Abike mi
How you want am make you tell me
If you need speed I be sterling
I'll go right behind the steering
I go run am kini ise mi
 
Download Audio

I'll be on Ozumba mbadiwe
I'll be on ozumba mbadiwe
I'll be on ozumba mbadiwe
I'll be on ozumba mbadiwe
I'll be on Ozumba Mbadiwe
Coming to yo

No comments

Powered by Blogger.