Burna Boy Ft Don Jazzy - Question (Audio, Lyrics, Video)

Category: Naija HipHop  


Don Jazzy again 

Its Don Jazzy again 

Its Don Jazzy O Don Jazzy 

Just for the record, Just for the record. 

If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup 

Oya kuro n be yen na 

Paso o play n’be yen mo o 

E go do you one kind 

Ma gbe fun e one time 

Omo to ba mess up


Download Audio



Watch video;

 

 

Chorus 

Anything you wish me 

That be your portion 

Bad mind no dey work oh 

Man no be God o 

Make them dey talk am 

As we dey fly like helicopter 

Na by the Grace of God 

Insha Allah we dey move am 

Question but they no geti answer (x5)

 


Bassa bassa Lugbedum 


You dey cause kasala when you dey move 

See green light when i look at you 

Last time i take picture with you 

That my cassava wey you dey look 

Be like say i no see wetin you do 

When we go kerewa like Zule zoo 

Nkan to wun won ni ki won san o 

Anything you wish me ]

That be your portion 

Bad mind no dey work oh 

Man no be God o 

Make them dey talk am 

As we dey fly like helicopter 

Na by the Grace of God Insha 

Allah we dey move am 

Question but they no geti answer (x5)



 

Download Audio 

 

 Don jazzy 

I hear say you rugged 

Question but they no geti answer 

Wey your baby ooh 

Question but they no geti answer 

When you go win grammy 

Question but they no geti answer 

Just for the record, 

Just for the record. 

If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup

 

 

 

Download Audio

No comments

Powered by Blogger.