Kizz Daniel - Buga Ft Tekno (Audio, Lyrics, Video)
Category: Naija HipHop
Hey
Don't sleep, no sleep
Wake up (koba)
Collect your money (collect your money)
Wake up, eh
Collect your money (collect your money)
Wake up (giddem)
Gbe'ra (gbe'ra o)
Gbe'ra, go get that mullah (wake up)
Oh, ah, mo ni ko kala (kala gb'owo yẹn o)
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer (kala ko-)
You don work, you don try-try
You suppose to dey j'aiye, j'aiye
Kilo kan mi kan person matter o?
Person wey don mad, oy
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje o
Download Audio
Don't sleep, no sleep
Wake up (koba)
Collect your money (collect your money)
Wake up, eh
Collect your money (collect your money)
Wake up (giddem)
Gbe'ra (gbe'ra o)
Gbe'ra, go get that mullah (wake up)
Oh, ah, mo ni ko kala (kala gb'owo yẹn o)
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer (kala ko-)
You don work, you don try-try
You suppose to dey j'aiye, j'aiye
Kilo kan mi kan person matter o?
Person wey don mad, oy
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje o
Download Audio
Let me see you, go low-low-low
Let me see you, go low-low-low, buga wọn
Lemme buga wọn
Lemme see you dey buga
Go low-low-low
Lemme see you, go low-low-low, buga wọn
Lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (go low-low-low)
Lemme see you (go low-low-low) buga wọn
Lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (go low-low-low)
Lemme see you (go low-low-low) buga wọn
Lemme buga wọn
Lemme see you dey buga
Download Audio
Gbe'ra, oh, gb'era o
Gbera, go get the dollar (wake up)
Oun kan'ra, kala gb'owo yẹn o
Kala gb'owo yẹn l'ọwọ dealer (k'ala ko-)
You don work, you don try
You suppose to dey high
Ki lo kan wọn? O ṣẹ fun wọn
Person wey don mad, ay
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje o
Let me see you, go low-low-low
Let me see you, go low-low-low, buga wọn
Lemme buga wọn
Lemme see you dey buga
Go low-low-low
Lemme see you, go low-low-low, buga wọn
Lemme buga wọn
Download Audio
Lemme see you dey buga o (go low-low-low)
Lemme see you (go low-low-low) buga wọn
Lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (go low-low-low)
Lemme see you (go low-low-low) buga wọn
Lemme see you (buga wọn)
Lemme see you
let me see you go
Lemme see you dey buga wọn
(Go low-low-low, let me see you)
(Go low-low-low, buga wọn, buga wọn)
You don work, you don try
You suppose to dey fine
No comments