AV - Big Thug Boys (Audio, Lyrics, Video)
Category: HipHop
Download Audio
If you get a woman, hold am tight oh
Me and my guys we
dey for bike oh
Na her allocation dey for mind oh
If
you leave your woman, she go off pant oh
No be lie oh
We go use the raba blind her eyes oh
Me and my guys we
no dey smile oh
Big Thug Boys, we no dey lie oh
Big
Thug Boys, we no dey fear nobody
And you see wahala, we get am
full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no
try mе
Oya nah
The thing dey hit mе like kpongo (kpongo)
Abeg, bring
another shayo, oshey oh
Take your lady to the Condo (Condo)
If we dey hit her, she dey shout "mogbe oh"
Oshey oh,
mukere muke
Mugbele, mukere muke oh
Mugbele, mufere
mufe oh, ahh
Download Audio
We dey wear coat, we dey wear ice oh
All of our
enemies dem broke die oh
No competition, no denial
Una
be Cheetahs, we be Lions
Say we dey fly high, mehn we never fly low
If we dey
move, we no dey fear go slow
No-No-No competition, no denial
Una be Cheetahs, we be Lions
Big Thug Boys, we no dey fear nobody (fear nobody)
And
you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police (na police)
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no
try mе
Oya nah
The thing dey hit mе like kpongo (kpongo)
Abeg, bring
another shayo, oshey oh
Take your lady to the Condo (Condo)
If we dey hit her, she dey shout "mogbe oh"
Oshey oh,
mukere muke
Mugbele, mukere muke oh
Mugbele, mufere
mufe oh
Download Audio
The thing dey hit, The thing dey hit mе like kpongo
(kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey oh
Take your
lady to the Condo (Condo)
If we dey hit her, she dey shout "mogbe
oh"
Oshey oh, mukere muke
Mugbele, mukere muke oh
Mugbele, mufere mufe oh
Watch video;
No comments