Adekunle Gold - It Is What It Is (Audio, Lyrics, Video)
Category: HipHop
Má jí so rooo
(Hold on)
It is what it is
Ma wo bẹ ooo
(Leave
am)
People wey no dey feed you
Always the first to talk about you
(Your
life)
Look at the irony, shame you for public,
Con dey beg you for
side,
Don't get it twisted oo,
I no dey kiss ass that shit is not
healthy
Keeping my distance oh,
Some people are worst than
pandemic
If you go cost my peace,
Then I go take my leave
If ẹ
no be money, do not disturb me please
If ẹ go cost my peace eeee
That
some expensive shit, ooo
If ẹ no be money, do not disturb me please
Ma
jí so rooO, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ Ooo, leave am
Ma
jí so rooO, hold on
It is what it is
Ma wo bẹ Ooo, leave am
Money
no dey bring happiness
Na when I get money I realize oO,
But I no be
hypocrite,
I dey pray make you get your own too
Sey bad time too
never last
Ẹlẹmi lọ máa Last ooo
Life comes at you so fast,
Small
time you don become wetin you hate OoOo,
OK eeehh
They hate their
life and they're lonely,
No energy for nobody, wey no dey happy for me
Ok
eh, you hate your life,
And you're lonely, ní energy for nobody,
No
waste your time and I no see you,
If ẹ go cost my peace eee, den I go
take my leave,
If ẹ no be money, do not disturb me please eee
If ẹ
go cost my peace eee, that some expensive sh*t oh!
If ẹ no be money, do
not disturb me please
(Má jí so rooO, hold on
It is what it is
Ma
wo bẹ ooo, leave am) -
Leave am... Leave am
It is what It is
No comments