Orezi – Cooking Pot (Lyrics)

Yea yea yea
Good to go
Rr Raggamofin wo oh

Alcohol is sweet, but if you drink am too much na problem
Ah ya ya ya

No go dey do like kunle, anytime wey he drink, he go dey touch woman
He dey cause embarrassment for the family yeah

I know say you like woman
So far dem save a wife for a girlfriend
I stop dey commit fornication-
Na real matter oh

I tell nkechi say afunrum gi nayan
She say orezi omo na the mayan
I say baby shay you go follow me go maya
She say show me the money and we no go wanyan



Yawa dey oh, yawa dey oh,
Yawa dey oh oh oh, yawa dey oh
Who carry meat for the cooking pot
I no know oh, we no know oh”
I say who thief meat for the cooking pot
I no know oh
Who carry meat on the cooking pot
Ye eeh eh i no know oh, we no know oh
I say who thief meat on the cooking pot
I no know oh



Waka waka baby, waka waka, waka, waka
Waka waka baby eeh, waka waka, waka, waka
Any where e dey happen, she dey for there
You get money, she want her share
247 she dey hotel, ejiro eye girl open oh, she no dey fear
If fornication too much, you go carry gono
You no dey use condom, you go gety gono
No forget hiv dey for igboro
So take am easy when you dey shout yolo
Aye nreti eleya mi oh
Ibo lo fi t’oluwa si
E n’je jaiye ori mi oh
E fun mi ni’ Hennessy
Yawa dey oh, yawa dey oh,
Yawa dey oh oh oh, yawa dey oh
Who carry meat on the cooking pot
I no know oh, we no know oh
I say who thief meat for the cooking pot
I no know oh
Who carry meat on the cooking pot
Ye eeh eh i no know oh, we no know oh
I say who thief meat on the cooking pot
I no know oh


She no one do, i beg leave am, i beg leave am, i beg leave am
No dey force am, no dey force am
I beg use condom, use condom, use condom
Use condom
Otherwise
Yawa dey oh, yawa dey oh,
Yawa dey oh oh oh, yawa dey oh
Who carry meat on the cooking pot
You be thief oh you be thief
You be thief oh you be thief 
 
 
Related Posts in This Category:  

No comments

Powered by Blogger.