Lyrics: Seyi Shay – Yolo Yolo
Eeh Eeh Eeh
Djcoublon
Verse 1:
I just dey think about my Life (my life)
From where I started to where I dey now
I see say many things e don happen
Many many mistakes
That has thought me different lessons
Interlude
Nobody wanna be your friend when is bitter
They only claim your friend when its better
After all the storms I don go through
Still ended up a winner
I dey count counting blessings
Help me yolo o
Chorus
Yolo yolo yolo yolo
Join me yolo o yolo yolo
Yolo yolo yolo yolo
Locate your partner and dance yolo
Yolo yolo yolo yolo
Give happiness a chance yolo
Yolo yolo yolo yolo
Oya komole
Arabankoko odurosoke oo
Oya beremole
Arabankoko odurosoke oo
Oya break dance
Aranbankoko odurosoke oo
Ti o ba fe o le dab dab dab odurosoke oo ehnehn
Verse 2:
The pikin wey dey carry for back no know say Journey far
Gbogbo biz geys o easy bere lowo Jenifa
Na only the person wey know go tell you the true story
After all said and done I give God the Glory
Help me yolo o, yolo Yolo
Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo
Yolo Yolo Yolo
Locate your partner dance yolo
Yolo Yolo Yolo Yolo
Give happiness a chance,
Yolo Yolo Yolo
Oya komole, alabankoko
Ko duro soke o, alabankoko
Oya bere mole, alabankoko, ko duro soke o
Oya break dance, alabankoko, ko duro soke o
Ti o ba fe ole dab, dab, ko duro soke o
Ehn ehn
Blow the trumpet
Oya dance
Give me the beat
Give me the samba
Give me the samba
Oya dance, Oya dance
Obrigado, Gracias
Ese ese
Nagode
Speaks till beat fade
Category: Music Lyrics
Related Posts via Categories:
No comments